448936
butu

@butu #448936

The Vanguard🏴‍☠️
547 Follower 340 Following
If you used walletconnect in the past make sure to register for the airdrop before the deadline
Chai, I won this but the market creator delete his account it seems 😩😩
Same go for my other bet, I won it but everyone sell their position before close to make the liquidity run out

Predicting this correct and waiting 2 weeks for the bet to conclude just for things like this to occur really bug me tbh
😭😭😭😭😭
“Never Give Up”

When the world tells you to give up, hope whispers, "try one more time." In that final effort, when everything seems impossible, is where breakthroughs happen. Trust that quiet voice—it’s guiding you toward something greater. One more step, one more try, and you may be closer to success than you think. Keep going.

✍️ @henryadewole
Nothing you can do to us that life hasn’t done to us already
Born from pain into a reality you would call a nightmare
Good morning 🌄 my people how em dey be nah,
Hope say una dey feel like I dey feel because I dey feel like a very big loyal highness na em be the chorus of the song.
Today na another ogbonge day to go gain wetin we no gain since because baba God don sign am say we go make am .
Na em make me dey tell you say as you don dey comot for house one by one ,make Baba God give us our own, make em nobe say we go work like elephant and come eat like ant, Amen

Oma greetings by Ifeanyi 🇧🇯

Thank God, we have positive news for Ettetor is out of surgery 🙌 mbok wish him a fast recovery and keep his name in your prayers please

Daalu
sell the news=hat game weak 🎩🚫
buy the dip=hat stay on🎩✅
Faliure: A Path to Growth

Failure is not the opposite of success; it’s a vital part of the journey. Every setback shapes us, teaching resilience, humility, and perseverance. It’s in those moments of falling short that we learn the most about who we are and how far we can push ourselves. Each mistake is a lesson, each defeat an opportunity for growth. Embrace failure, for it’s through adversity that we truly evolve.

As Aristotle once said, “We are what we repeatedly do. Excellence, then, is not an act, but a habit.”

✍️ @henryadewole
Good morning oma people wey dey sharp how una dey this morning,I hope say body dey kamkpee like Nokia battery.
Another ogbonge day don break bikonu, you know say person wey never die them no dey bury am, na em make me say make we go hustle today make we see wetin we go use dey charge our battery make we get current.
I dey pray say as we dey comot for house make wetin we go collect dey for road dey wait for us, make we no come back with hands wey dey empty because nobe em plan for us. Amin

Oma greetings by our ezigbo Ifeanyi

Please wish our ezigbo @ettetor an successful treatment and an swift recovery, we can use some support right now
The channel notifications stream is just causing a sore eye at this point, what’s the use? It don’t clean itself automatically. Also too many person want to give a notification to every member because they feel important.. Congratulations with being annoying 🤝
Monday Motivation

Be gentle with yourself. You are meeting parts of yourself you have been in conflict with, and healing takes time. In the rush of life, it’s easy to forget that growth happens in the stillness. Be kind to your body, for it carries you through your journey. Be gentle with your mind, as it navigates challenges and learns along the way. Be patient with your heart, for it is discovering its own strength, even when you can’t yet feel it.

Stay true to your spirit,it knows the path even when you feel lost. Cherish your soul, for it holds your deepest wisdom. And never, ever doubt yourself. Every step you take, no matter how small, is leading you to a brighter tomorrow. Trust the process, and keep moving forward, one breath at a time.

✍️ @henryadewole
Good morning oma people wey dey cost, how body today and happy new week.
Hope say the weekend no bad for una side because na oma oma thing I dey like to dey hear biko.
We don enter another ogbonge week with heart wey don strong and mind wey dey up make we dey go dig ground make we see wetin we go see collect.
I pray say make chukwu put better treasure for ground for us, make this week no bad for us as we dey open door make all door for oma thing open for everyone, Amen.

Oma greetings for a happy new week by our ezigbo wordsmith Ifeanyi 🇧🇯
Yes o my people!
Una happy Sunday o
How una dey today?
I hope say una cook Sunday rice?
I say make I hail una ,
We thank God say we dey alive reach today
e no easy, plenty people don go , plenty dey for hospital but we still dey, na by God grace no be our power, I dey pray say nothing go do us, bad belle no go see us, wahala wey pass us no go see us, anything wey go give us sorrow no go know us, anything wey we put hand this new week go work for us, favor go find us, plenty plenty beta tings go follow us this new week, Amen

Oma greetings for a happy Sunday by @ettetor 🙌
Yes o my people
Weekend don show oo
How e wan be na?
Wetin dey sup for una end?
Na to groove am like say tomorrow no dey o,
Make una try dey enjoy
This life na once we go live am
I say make I hail una
Make we continue to dey push am small small
so far say oluwa dey on top our matter sure sure
one day everywhere go good

Oma greetings by the Omelora of Enugu @ettetor 🇳🇬
*The Power of a Positive Mindset*

A positive mindset is a powerful tool that shapes how we experience life. It's not about ignoring challenges but about approaching them with optimism and resilience. When we focus on possibilities instead of obstacles, we open ourselves up to growth and new opportunities. Every setback becomes a lesson and every hurdle becomes a chance to rise stronger. Cultivate gratitude, embrace challenges, and trust in your ability to overcome. Remember, the way you choose to see the world can change your entire reality.

Stay positive, and let your mindset be your strength.

✍️ @henryadewole
Good morning oma people wey dey make me sharp
" How en dey go today "
Hope say una dey gallant this morning because for my side na ogbonge morning em be so.
Oma people we don dey dance enter weekend again, make everybody get en feet up make we go break bank and know wetin em go give.
I dey pray baba God say make em open em door for us make we see am collect so that our weekend go be ogbonge for our house and we go dey dash people Amen

Oma greetings for a happy Friday all the way from Benin 🇧🇯 by our ezigbo wordsmith Ifeanyi
Final result 🇮🇹-🇧🇪 2-2
First half result 🇮🇹-🇧🇪 2-1
Cambiaso ⚽️ 1’ 1-0
Retegui ⚽️ 24’ 2-0
Pellegrini🇮🇹 sent off with red 40’
De Cuyper ⚽️ Trossard 👟 42’ 2-1
Italy and Belgium's Last 10 Matches ⚽️

Here’s a look at the recent form of both Italy and Belgium as they head into their next clash.
Hardwork

There are no shortcuts to success, no easy paths to greatness. Hard work is the fuel that transforms ambition into achievement. It’s about pushing through when others stop, staying committed when the going gets tough, and putting in the effort day after day, even when results seem distant. Remember, talent may open the door, but hard work keeps it open.

Push harder. The reward is in the grind.

✍️ @henryadewole
Una good morning 🌄 my good people wey dey make me correct how em dey be nah?, hope say everybody dey gidigbam full ground "(na em be the music I dey dance so)”
Another oma day don break hope say everybody don comot for bed, abi you still dey sleep so, please make we get up- make we try do fast fast comot and go hustle for the day.
As you dey hustle everyday make you know say baba God dey see am, make you put am for your head say even if em no pay pay today em go pay tomorrow.
I dey pray seriously make baba God mo allow wetin suppose enter our hand come pass and go, make we see collect and get wetin we go put for table wey dey house amen.

Oma greetings by our ezigbo Ifeanyi🇧🇯
Players on form🏃‍♂️(club level)
🇮🇹
Retegui 3 ⚽️ 1 👟 last start 👀
Frattesi 3 ⚽️ in his last 5 starts*
Dimarco 2 ⚽️ 2 👟 last 6 starts*
🇧🇪
Openda 2⚽️ 2👟 last 3 starts
Trossard 1⚽️1👟last 2 starts
Doku 1⚽️1👟 last 2 games
(*club+country)
Line up predictions for
UEFA NATIONS LEAGUE:
ITALY vs BELGIUM 10/10/24
🇮🇹🇧🇪
Noteworthy missing players:
De Bruyne🇧🇪
Lukaku 🇧🇪
Onana🇧🇪
Just created my first market on /swaye
UEFA NATIONS LEAGUE: ITALY vs BELGIUM 10/10/24

Don’t have an account yet? Use this link to get 50% off fees for the first month: https://swaye.co/invite/PYGCO1

DYOR and only bet what you can afford to lose

Goodluck 🍀

https://swaye.co/markets/67065dc91e2d1182b3464724
Consistency: The Path to Greatness

Greatness is not achieved in a single moment, it’s built over time through small, deliberate actions. Consistency is the key. It’s not about grand gestures or instant success, but the daily commitment to improvement, no matter how small the steps.

Every time you show up, even when it’s hard, you’re laying another brick on the path to greatness. Success doesn’t come from occasional bursts of effort, but from steady, unrelenting persistence. Consistency turns dreams into reality, transforming potential into progress.

Stay consistent, and greatness will follow.

✍️ @henryadewole